‘My pikin tori ginger me to begin make artificial legs for children wey no fit waka’
Crystal say di first day she see her pikin fit stand on her own as dem later install artificial leg for her she cry. “She wear her school uniform, stand on her prosthetic leg and I begin cry and